Wednesday, 13 May 2015
Flying Eagles No Pity Hoffenheim For Germany
De Under 20 team of Naija dey for Germany for 2015 U20 World Youth Champe training as dem kolobi de Under23 team of Hoffenheim waya dem 5-2.
Wednesday, 1 April 2015
NWFL Chairperson Must Waka, We No Want Her Again! -Players & Fans (Pidgin)
Players and fans for Naija Women Football League don dey para say dem no wan chairperson of NWFL Chief Mrs Dilichukwu Onyedinma make she continue.
Tuesday, 31 March 2015
Iwobi Tear Net Five Times For Arsenal As Dem Waya Brentford (Pidgin)
Alex Iwobi of Naija U23 team tear net 5 times as Arsenal waya
Brentford 6-kondo for padi padi match wey shele for Emirate stadium yesterday.
FIFA Presido Blatter: Bulbwa Goal Na Best Wey I Don See For My Life (Pidgin)
FIFA oga presido, Sepp Blatter don dey find anoda way wey hin go use chop presido of FIFA again as per say elections go soon reach and na Flying Eagles player wey score best goal for 2015 AYC for final, Bernard Bulbwa hin wan use toast Naija pipu.
TEAR RUBBER: Keshi Yarn NFF: I No Be Slave, I No Go Sign Una Contract! (Pidgin)
Oga Stephen Keshi wey be befor befor Coachie for Super Eagles
of Naija don yarn all man dis early mormor say hin no go sign de new contract
wey NFF carry dash am sake of say hin no be slave.
NPFL Week 4 Fixtures Suspended By LMC
The set of matches for the 4th week of footballing
actions of the Nigeria Professional Football League (NPFL) 2014/2015 season
have been suspended by the League Management Company (LMC).
Monday, 30 March 2015
Siasia Invites Five Flying Eagles Players
The coach of the Nigeria U-23 men’s football team, Samson
Siasia, has called up five new players. They are from the victorious U-20
African Youth Championship team that played in Senegal. The Flying Eagles won
the African cup.
Subscribe to:
Posts (Atom)






