Oga Coachie Stephen Keshi don yarn all man say hin wan start with Super Eagles of Naija exactly as hin take do am last time wey hin coach de team.
Showing posts with label Pidgin. Show all posts
Showing posts with label Pidgin. Show all posts
Wednesday, 13 May 2015
Flying Eagles No Pity Hoffenheim For Germany
De Under 20 team of Naija dey for Germany for 2015 U20 World Youth Champe training as dem kolobi de Under23 team of Hoffenheim waya dem 5-2.
Wednesday, 1 April 2015
NWFL Chairperson Must Waka, We No Want Her Again! -Players & Fans (Pidgin)
Players and fans for Naija Women Football League don dey para say dem no wan chairperson of NWFL Chief Mrs Dilichukwu Onyedinma make she continue.
Tuesday, 31 March 2015
FIFA Presido Blatter: Bulbwa Goal Na Best Wey I Don See For My Life (Pidgin)
FIFA oga presido, Sepp Blatter don dey find anoda way wey hin go use chop presido of FIFA again as per say elections go soon reach and na Flying Eagles player wey score best goal for 2015 AYC for final, Bernard Bulbwa hin wan use toast Naija pipu.
TEAR RUBBER: Keshi Yarn NFF: I No Be Slave, I No Go Sign Una Contract! (Pidgin)
Oga Stephen Keshi wey be befor befor Coachie for Super Eagles
of Naija don yarn all man dis early mormor say hin no go sign de new contract
wey NFF carry dash am sake of say hin no be slave.
Wednesday, 25 March 2015
NPFL: Abia Warriors & Dolphins Go Wear One Trouser (Pidgin)
Abia Warriors go follow Dolphins FC of Port Harcourt knack head today for inside Umuahia by 6pm for match wey dem no gree play for when dem suppose play am becos say Dolphins go do dem different gbege wey dem get for CAF Confed Cup.
Subscribe to:
Posts (Atom)





