Showing posts with label Pidgin Sports. Show all posts
Showing posts with label Pidgin Sports. Show all posts

Friday, 15 May 2015

Manu Garba Go Do Naming Ceremony For Flying Eagles Players Wey Dey Go New Zealand

Manu garba
Oga Coachie of the Flying Eagles Manu Garba go today sonch all Naija name of players wey go tap ball for FIFA U20 World Cup wey dey shele for New Zealand.

NFF Bone Amokachi, Confam Salisu As Assistant Coachie For Eagles


Naija Football Federation don finish dem join body ontop who go dey helep Stephen Keshi for side as Assistant Coachie for de Super Eagles.

Thursday, 14 May 2015

Naija Fed Cup: As MatchDay 1 Of Round Of 64 Take Shele + MatchDay 2 Matches Dem

fed cup

Naija Federation Cup for 2015 don start engine yesterday wit Round of 64 matches dem wey shele for matchday 1. De remaining matches dem for Round of 64 go shele today all over we obodo Naija.