Tuesday, 31 March 2015

Iwobi Tear Net Five Times For Arsenal As Dem Waya Brentford (Pidgin)


Alex Iwobi of Naija U23 team tear net 5 times as Arsenal waya Brentford 6-kondo for padi padi match wey shele for Emirate stadium yesterday.

FIFA Presido Blatter: Bulbwa Goal Na Best Wey I Don See For My Life (Pidgin)


FIFA oga presido, Sepp Blatter don dey find anoda way wey hin go use chop presido of FIFA again as per say elections go soon reach and na Flying Eagles player wey score best goal for 2015 AYC for final, Bernard Bulbwa hin wan use toast Naija pipu.

TEAR RUBBER: Keshi Yarn NFF: I No Be Slave, I No Go Sign Una Contract! (Pidgin)



Oga Stephen Keshi wey be befor befor Coachie for Super Eagles of Naija don yarn all man dis early mormor say hin no go sign de new contract wey NFF carry dash am sake of say hin no be slave.

NPFL Week 4 Fixtures Suspended By LMC


The set of matches for the 4th week of footballing actions of the Nigeria Professional Football League (NPFL) 2014/2015 season have been suspended by the League Management Company (LMC).

Monday, 30 March 2015

Siasia Invites Five Flying Eagles Players





The coach of the Nigeria U-23 men’s football team, Samson Siasia, has called up five new players. They are from the victorious U-20 African Youth Championship team that played in Senegal. The Flying Eagles won the African cup.

Sunday, 29 March 2015

Ahmed Musa To Wear Captain Armband Against Bafana


Gidi Sportlight can confirm that CSKA Moscow winger, Ahmed Musa will captain the Super Eagles of Nigeria in Sunday's international friendly match against the Bafana Bafana of South Africa.

Friday, 27 March 2015

D’Tigers Qualify For AAG, Afrobasket



Nigeria became the 13th national team to qualify for AfroBasket 2015 following a 63-50 second-leg win over Burkina Faso on Wednesday at the National Stadium in Lagos, FIBA.com reports.