Showing posts with label Newcastle. Show all posts
Showing posts with label Newcastle. Show all posts

Thursday, 14 May 2015

Wolves Dey Eye Sammy Ameobi

Wolverhampton Wanderers wey dey tap ball for English Championship dey get longer throat for Newcastle sabi player, Sammy Ameobi.