Gidi Sports
100% Nigerian. All The Sports, All The News, All The Time..
Pages
(Move to ...)
Home
▼
Wednesday, 13 May 2015
Oga Keshi Go Do Naming Ceremony For 26 Home-Base Eagles For AFCON Qualifiers
Oga Coachie Stephen Keshi don yarn all man say hin wan start with Super Eagles of Naija exactly as hin take do am last time wey hin coach de team.
Flying Eagles No Pity Hoffenheim For Germany
De Under 20 team of Naija dey for Germany for 2015 U20 World Youth Champe training as dem kolobi de Under23 team of Hoffenheim waya dem 5-2.
‹
›
Home
View web version